Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI/AFP via Getty Images Di Nigerian Senate don reject part of di Electoral Act 2022 Amendment Bill wey for give presiding officers chance to electronically ...
Nigeria dey ginger for protests as opposition parties, civil society groups and labour unions don accuse members of di National Assembly say dem undermine democracy as dem reject one proposal to make ...